Posts

Showing posts with the label lade

Featured Post

Lade -_- adulthood na scam

Adulthood Anthem Lyrics [Intro] Nobody go ask if you don chop Nobody go send you free money If you no get na you sabi Adulthood na scam Oh oh Panra Panra I heard that you're looking for lade oh Please don't judge me Cos I won't judge you Na wetn dem tell me I believe Na wetn dem tell you you believe [Verse 1] As I wake up this morning (uhn uhn uhn uhn) Landlord don call me (uhn uhn uhn uhn) My padi don ring my phone say wey that thing wey you promise me (Lade wey the level na ?) I no say you no go believe Dem no tell me say na so е dey be Abegi takе me back to days when e be say na just to play and chop ohh [Chorus] Eyy Ahhh Adulthood na scam You better get am for your mind (You better know this oh) You gast to hustle, make a living 24/7 Nobody go ask if you don chop Nobody go send you free money If you no get na you sabi Adulthood na scam [Verse 2] If you no get na you sabi You no fit reason your padi oh But if na dem need you, dem go come to you come dey give you differen...